
Starrawizzy - ZADDY LYRICS
Starrawizzy Zaddy - Lyrics
Chapter 5 music mhen!
Badness
Killer beats here
Gbes!
My baby what's your point
I know you dey look for Alhaji
As me now I no be Alhaji
You no wanna show me ur daddy
Oya baby what's your point
I know you de look for Alhaji
As me now I no be Alhaji
You no wanna show me ur daddy.
Daddy meet zaddy
I wan chop life with my sweet zaddy Haa!
O baby leave that thing
Me I wan chop life with my sweet zaddy... Eh
Daddy meet zaddy
I wan chop life with my sweet zaddy
O baby leave that thing me I wan chop life with my sweet zaddy...... Haa!
As we match up the place
The girls them no de regret
Them know say we great
No be for bottle we buy all the create (tell dem!)
No more double story
Bar man abeg oya change your cassette
Title reset and get me my bill make I sign in my check.. (Check)
Chocolate no be sweet
I jam the girl for the stress
No Matter she flings I still go for love like say I be bliss
I know that you care
And you know say I do
Girl I want to love you my baby jekalo.... Jooh!
My baby what's your
I know you dey look for Alhaji
As me now I no be Alhaji
You no wanna show me ur daddy
Oya baby what's your point
I know you de look for Alhaji
As me now I no be Alhaji
You no wanna show me ur daddy.
CHORUS
Daddy meet zaddy
I wan chop life with my sweet zaddy Haa!
O baby leave that thing
Me I wan chop life with my sweet zaddy... Eh
Daddy meet zaddy
I wan chop life with my sweet zaddy
O baby leave that thing me I wan chop life with my sweet zaddy......
Jekalo jekalo baby jekalo
Jekalo jekalo oh baby jekalo
Baby girl you're too brutal oh baby jekalo
Jekalo jekalo baby jekalo
CHORUS
Daddy meet zaddy
I wan chop life with my sweet zaddy (Ah!)
O baby leave that thing me I wan chop life with my sweet zaddy (eh)
Daddy meet zaddy
I wan chop life with my sweet zaddy (haa!)
O baby leave that thing me I wan chop life with my sweet ZADDY!
ZADDY LYRICS🔥